Artist: Falz f/ M.I, Show Dem Camp Album: Stories That Touch Song: Karishika, Pt. 2 Typed by: AZ Lyrics [M.I] God save me from karishika I was stucked on the booty Like a car sticker I was stucked on bress Like a brassiere Until she give me problem Like a maths teacher These girls mehn I no dey trust dem Once you are posh, Den Dey go form crush, Den Dey go con rush men Into endorsement Now she don brand you She need reimbursement To God b the glory For ma story Girl wey dey hang out With me and my hommie Say I will give you money If you know me Started to levitate She was higher dan kpoli After all our prayers to God I promise I will never follow yansh at all She raise my bp and cholesterol And am speaking from experience Like pastor boy Killer with the flow Cus nobody sicker The money and the fame Now coming quicker Queen of the coast Don dey find a nigga Lord save me from karishika [ShowDemCamp] Killer with the flow Cus nobody sicker The money and the fame Now coming quicker Queen of the coast Done dey find a nigga Lord save me from karishika Am in dallas forming oil and gas dude Treating her fat belly bell Like where you at boo I see these karishikas Tryna pass through Dem dey form wife Me I just dey catch cruise Killer with d the flow Guess who Flyest and the illest Call it bird flu Any queen of the coast I reject you Omo Who b karishika to a neptune Flash back Did I tap that Make her back track Too many karishikas On my snap chat Tryna confuse me When I see that yansh clap But is premature In and out Sharp sharp Rap cat Battle through lasgidi with my woes Just aBells on my heels Lord Keep me on my toes Why I ain gat time To chill U Can say am being cold When they see you making mills They start coming for your soul Like, One karashika, Two karashika Omo cool down No time nice to meet ya Queen of the night Come dey form monalisa That's why falz call some guys Come dey feature for karishika Oh Lord karishika, Karishika Oh lord karishika And am back with the U can touch it But you feel it SEE these boys are me artillery And now we on the killing screen These karishikas feeling me I see dere spirit vividly Dey trying to get my soul But I fade Before dey finish me Diminish me Dey go suck you dry Like some kilishi Because we running this Dey just exercise utility Oh lord karishika, Oh lord Killer with the flow Cus nobody sicker The money and the fame Now coming quicker Written by Naija lyrics zone dot com Queen of the coast Don dey find a nigga Lord save me from karishika [Falz] Killer with the flow Cus nobody sicker The money and the fame Now coming quicker Queen of the coast Don dey find a nigga Lord save me from karishika Wetin you smoke Wey dey make you feel like lioness Queen of the coast Oya Recover from your highness U think I'll let you come And Lie down on my mattress Dey initiate a man To the brotherhood of darkness Why e be say Elegushi beach Be your address You see the spirit Wey you cover Under that dress But you say you pure U dey form sister Agnes you dey try U should get an Oscar you na actress Wey ogbanjeI dey bind mami water Eyin iya aje Eh ma try gbabi koja Such a beauty queen I for marry adeshola Till I come see with my eyes Shes having comma Mo Double cross eh Kotomu Moh sarey soda I no know How chioma Take put me for tight corner If we fall for d sexyness Treat them with the negligence Lord have mercy Save us from the pestilence Killer with the flow Cus nobody sicker The money and the fame Now coming quicker Queen of the coast Don dey find a nigga Lord save me from karishika