Artist: P-Squared Album: Get Squared Song: Oga Police Typed by: AZ Lyrics Na which kind yawa bi dis yi e [2x] Ooh [2x] [Verse 1] I was driving, wasn't speeding so fast I just dey go jeje, I no high See this honey She was looking so fly As I dey try to step up to her Then she said hi Come on, baby, make you step into my car Me I go take you to a place Wey you go like, I no lie Make you sit back relax and feel fine Cos seriously I get plans Then all of a sudden see then them a coming They tell me make I stop but I don't know why Who be that, the police They took my papers from me And I say Sir Why you do me so [Chorus] Oga police e Wetin be dis e You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be dis e Why you doing dis e Oh, no See wetin I dey miss Oga police e Wetin be this e You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be dis e Why you doing dis e Oh no [2x] Oga police yi e Na which kind yawa be dis yi e Oh no [2x] [Verse 2] Na so we dey for beer parlor just dey jolly With a friend from America Wey get money And for my front Ishiewu and turkey Different kind of shayo We dey make eye doti Plenty bobos just dey make the noise (Hey!) Enough chickitos just dey make their choice (One more plate) As I dey hail my guy Begin dey wash my hand e I just dey start e Then all of a sudden, see then them a coming Everybody start to run But I don't know why Who be dat, the police They put their handcuffs on me Then I say, Sir, na wetin I do [Repeat Chorus] Tell me Na wetin you go do for this life Wey police no go come harass you I no know oh Even though you be superstar Them go still come embarrass you Tell me Na wetin you go do for this life Wey police no go come harass you Oga police e Wetin be this e Na which kind yawa be this e No, no Na which kind yawa be this e No, no, no, no, no, no, no, no [Repeat Chorus (till fade)] For my woman, to my friends