Artist: P-Squared Album: Get Squared Song: Say Your Love Typed by: AZ Lyrics [Intro] Na today, e don tey Girl you know say me I no dey lie This is (what you said to me [x2]) [Chorus] You say your love no dey lie You say your feelings no dey die See me girl I dey cry eyah Oh no You say your love no dey die oh See me girl I dey cry Tell me which kind life be this Na today eyah e don tey [Verse 1] You say your love no dey lie E don tey (e don tey) Make you tell your friends Wetin dey (Na today) Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me [2x]) She for talk say we go spend our life together She like me pass her own mother She prefer me pass her own father My brothers tell me which kind lie be this Na today, eyah e don tey [Hook] The very day that I saw you girl Girl, I knew that you were a playa Because you wanna break my heart And turn me upside down Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me [2x]) Girl, anytime I wey dey with you Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight Make you fly away Tell me which kind life be this Na today eyah e don tey [Chorus] [Verse 2] Na the same girl wey I see inside my best friend moto Oh no, no be so Girl, I don't need an explanation Girl why you dey ah-lie Tell me really why you dey ah-lie They talk say who say, she say that That she say that P-Sqaure don say that My brothers tell me which kind life be this She don kolo I swear nobody could believe it girl No be so [Hook] The very day that I saw you girl Girl, I knew that you were a playa Because you wanna break my heart And turn me upside down Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me [2x]) Cause, anytime wey I dey with you Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight Make you fly away Tell me which kind life be this Na today eyah e don tey [Chorus] [Verse 3] Ah ah ah What sort of a life is this Which kind life wey be this Wey someone go dey face trouble Dey hustle, dey bubble for jungle No be for double Na the same girl wey I hustle Na she be trouble Who be that babe wey dey fumble Make she go sef Why, why, why I go cry When I dey try She dey lie say her love no dey die (eyah) So now baby tell me, who dey lie (eyah) Make I tell you wetin I get for my mind Baby girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pass my Mama Hey yo, that was then But now girl, I don't need you no more Make you go, I don't need you no more [Chorus] [Bridge] Girl, wetin I do you (make you tell me where I go wrong) I dey try to let you know say I like you pass my Mama Girl, wetin I do you (cause this is what you said to me, what you said to me) Make you go, I don't need you no more Girl, wetin I do you (You say your love no dey lie say your feelings no die, see me girl I dey cry, make you give me one reason why) I dey try to let you know say I like you pass my Mama Girl, wetin I do you Make you go, I don't need you no more Girl, I go die o oh ooh Eh Ei, eh ei eh, oh no You say your love no dey lie, Say your feelings no die, See me girl I dey cry, Make you give me one reason why [Chorus: till fade] Girl, I go die o Eh Ei, eh ei eh, oh no