Artist: P-Square Album: The Invasion Song: Bunieya Enu Typed by: AZ Lyrics Eiyeh (Eiyeh) Oh oh oh (Oh oh oh) Oh oh oh oh oh! oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh As we dey celebrate [Chorus] Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate [2x] We thank God oooh Baba you too much oooh We thank God oooh You too much oh, you too much oh Chei, see The way we dey spend this money no dey fear me (fear me) I got so many people wey dem dey dare me (eeh) Ba-ba Back in the days nobody send me Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail Thank God its Friday (Friday) And I go rock am like my bai-day Oh Oh Oh I'm so excited (excited) So everybody show your style eeh As we dey celebrate [Chorus] Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate [2x] We Thank God oooh Baba you too much oooh We thank God oooh You too much oh, you too much oh That's why we celebrate Let's celebrate Now, put your hands in the air Wave'em up like you just don't care (care) I know sey we pop champagne (eeh) Jubilate and no complain oh Na so we dey do am everyday Kpata Kpata we go kneel down dey pray Scatter them, dey go start to dey craze oh Na wetin remain oh Ima no okacha si ma dunine (enu) Okacha si ma dunine (enu) So make you no mind them oh No do gragra, no send them oh Come join body, make we blend them oh Make you dey tell them sey Thank God its Friday (friday) And I go rock am like my bai-day Oh Oh Oh I'm so excited (excited) So everybody show your style eeh As we dey celebrate [Chorus] Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate [2x] We thank God oooh Baba you too much oooh We thank God oooh You too much oh, you too much oh That's why we celebrate Let's celebrate As we dey celebrate, we dey jubilate Omo no player hating, make you no dey underate Na we dey calculate, You dey speculate Me I no send them oh, no send then oh But thank God it's Friday and I go rock am like my bai-day Oh Oh Oh Oooh I'm so excited (excited) So everybody (eeeh) Move your body (eeeh) (As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too much) We thank God oooh You too much oh (I say) you too much oh Bunieya Enu, Bunieya Enu Bunieya Enu, As we dey celebrate Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu Buni be nu ya eeeh! As we dey celebrate Ima no okacha si ma dunine (enu) Okacha si ma dunine (enu) Asim no okacha si ma dunine (enu) Bunieya Enu, Bunieya Enu Maka no okacha si ma dunine (enu) Okacha si ma dunine (enu) Asim no okacha si ma dunine (enu) Bunieya Enu, Bunieya Enu