Artist: P-Square Album: Danger (S) Song: Danger Typed by: AZ Lyrics Oh See me, see wahala dey Eh Wahala dey [Verse 1] As we dey enter {enter} Na saw some people just mental {mental} Cos them dey feel this instrument {imental} Everybody to the center Omo wahala dey Wahala dey {hala dey} Them say p-square we don dey yarn again {yarn again} We come rhyme again {rhyme again} From naija we don dey play away Omo wahala dey [Chorus] I dey see danger {danger wahala dey} You go see danger {danger wahala} Omo, see danger {danger wahala dey} We dey see danger {danger wahala dey} Wahala dey Wahala dey oh [6x] [Verse 2] If them dey talk our agenda {agenda} Make them go check our calender {calender} Na different countries we Dey enter{enter} From january to december Omo, wahala dey So make remember {remember say} na baba god be the defender {defender eh} we no retreat, we no Surrender {surrender eh} Make take them back to sender {sender} Omo wahala dey Wahala dey hala dey Them say p-square we don dey yarn again {yarn again} We just dey force, we come dey rhyme again {rhyme again} From naija we do dey play away Omo wahala dey [Repeat Chorus] [Verse 3] E don dey {don dey eh} Make we dey hustle make we enter {enter} Them say them no go gree say we be stranger {stranger} Them say we we come from jail We no remember See where we dey today E no be today {e no be today} Anything wey them like, make them do, Don't let them get your way {get your way} All the bads things them do, dey fade away {fade away} Them say you {who say} Na them go tire eh We still dey hammer eh See me see wahala dey Wahala dey Them say p-square we don dey yarn again {yarn again} We just dey force we come dey rhyme again {rhyme again} From naija we don dey play away Omo wahala dey See danger {danger} [8x] Eh [8x] eh